If to say nah just me, Ill be
living like I dont care
Live my life unto nobody
dey here
If nah just me, Ill be doing
anyhow
Because nobody go dey here
to challenge me
Nobody supernatural
Live versus spirit of the
carnvial
The personality no matter
at all
Individuality cannot make
us tall
I sing, I sing, for all yall
Dont let anybody push you
to the wall
Nah community na in make
us tall
Secret society na in break
us all
I dont want to be talking
like a preacher at all
I dont want to dey do as I sabi
pass all
I know say no be
everybody sabi play ball
But arise, o compatriot, if
Nigeria call
Some make you just dey do
your thing, make I do my
thing
Live and let living instead
of to be feeling like a king
On top of nothing, stop the
bragging on top the posing
Because you know say all
na vanity vanishing
Malo ro pe, omo pe
nikan lo ma lowo,
Malo ro pe no be gbogbowa
wey go make this money
I said, I said, I said who get ear, make
them hear
No go tell anybody say you
see me for here
If nah only me, you know
say I no go dey care
Just like everybody I wish
life was fair
Only me, there will be no
one for me to dare
Nobody to follow me,
scatter money in the air
No one to lean on in terms
of despair
Too much of everything, we
no want to share with with
It will be only me going to
the cinema
No girlfriend to tell once in
a while say free me ma
But now I got Funke,
Enenu and Chidera
Cos I am the only superman
in the area
Some make you just dey do
your thing, make I do my
thing
Live and let living instead
of to be feeling like a king
On top of nothing, stop the
bragging on top the posing
Because you know say all
na vanity vanishing
If to say nah just me
Nobody go hear my story
Nobody complaining
Unto, nah just me
Thats why we need love
and unity
So I sing, say say
fade.